azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dj big n feat. dr sid & wizkid – erima lyrics

Loading...

drop it, dr sid oh
come cure my craze today
dj big n, when you’re big
you’re big abeg
ah woah
yaga
oshey

erima fine
erima dance make you take my money
eh erima get body
erika carry body gan ni
erima dance shoki eh
erima erima beautiful erima fine gan ni
erima carry body erima get body eh
erima get biggy body
erima dance for me

na you be the winner no be joke oh
omo na true i dey talk no pinnocio
nah you be the spice ajino moto
oya pose oh, for the photo
anywhere you wanna go we can go to
give you that good good loving when you want to
no need for uber take my motor
i go dey do you like say na you win the lotto
baby you set, omo forget
your ex boyfriend sef he gp dey regret
bad belle people dey go wan make we dey vex
na that time dey go wan dey play you my c-ssette
make we bet, oya make we bet
i go buy you house oh you dont need to let
i dont need a puppy baby you go be my pet
mmmmmh ah na you be the best

erima fine
erima dance make you take my money
erima get body
erima carry body gan ni
erika dance shoki eh
erima erima beautiful erima fine gan ni
erima carry body erima get body eh
erima get biggy body
erima dance for me, erima dance for me

eh right now i don dey maya for your matter
erima i don dey craze for your matter
see the things wey you do dey make mer craze
see the love i get for you baby girl will never fade
say baby girl go down down down
my baby girl go down down down
my true love i don find now now
and we will never go down down down
to my music she can do this in konto oh ah
she dey feel am inside am gan ni
she dey dance azonto oh ah
she dey feel am inside am gan ni
she dey dance konto oh ah
she dey feel inside am
say the music make i dance azonto oh ah
she dey feel am inside am gan ni

erima fine
erima dance make you take my money
eh erima get body
erima carry body gan ni
erima dance shoki eh
erima erima beautiful, erima fine gan ni
erima carry body, erima get body eh
erima get biggy body
erima dance for me see

oh girl you fine
oh girl you cl-ssy
other girls wey wan try make them fashy
your body banging
i wanna bang in
baby dont leave me hanging
oh girl you fine, oh girl you cl-ssy
other girls wer wan try make them fashi
your body banging
i wanna bang in
baby don’t leave me hanging

erima fine
erima dance make you take my money eh
erima get body
erima carry body gan ni
erima dance shoki eh
erima erima beautiful, erima fine gan ni gan ni eh
erima carry body, erima get body eh
erima get biggy body
erima dance for me see

erima fine
erima dance make you take my money
erima get body
erima carry body gan ni
erima dance shoki eh
erima erima beautiful, erima fine gan ni gan ni
erima carry body, erima get body eh
erima get biggy body
erima dance for me
you na dey feel this one abi?

dr sid
shoutout to wizzy
ahn dj big n
let’s go
mavin



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...