azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dj neptune feat. olamide, stonebwoy & boj – baddest lyrics

Loading...

ah e b the man you the baddest
e be the one with the flow with the tightest
god purnish anybody wey wan fight us
wey say the fish for the sardine no be t-tus
ah ah charlie look no dey job us
cause we grow for the slum we jump bus
if i come to your hood dem jump us
we go reciprocate we go come burst
ah ah craze dey like ijaw boys
we dey carry shoulder finish we dey pompous
we dey smoke that loud in a tour bus
and dey no baga dey disturb us
oya je fun won gbogbo package
won fe kami lowo ko oshe bandage
baddo lo cause e gbogbo damage
werey wan le e ma binu ke manage
they don’t know them a go know
super star from outta zongo
the fan base big and the loving though
so me kill them all alone
i am the django
we go dey do go dey do. jeje
the gyal dem go break dem waist jeje
they go dey dance and we go dey high
our thing and that it dey be keke
you see when we show we the flyest
we no de spend all the money on designers
big cars big girls awon finest
to good to be truth badness
but low-key dem they find us
them be they act like say dem no mind us
when we jam for the club dem remind us
bros your show too de wavy de invite us
like ayiri i dey blow money fast
haters mi gbogbo won ni fans
naijalyricszone.com
no mind dem to ba ni mo razz
won ti jo shakiti bobo won ti cast
oya je fun won gbogbo package
won fe kami lowo ko oshe bandage
baddo lo cause e gbogbo damage
werey wan le e ma binu ke manage
they don’t know them a go know
super star from outta zongo
the fan base big and the loving though
so me kill them all alone
i am the django
we go dey do go dey do. jeje
the gyal dem go break dem waist jeje
they go dey dance and we go dey high
our thing and that it dey be keke
we the baddest boys o
pull up in the baddest toys o
got girls in the back o
and i got girls in chicago
got money but we don’t make noise
empty barrels make the loudest noise o
am the gad-mn boss o
stonebwoy verse
man a badman to the thing
like a crown to the king
and the heights me a reach can’t done
like a tyson to the ring
a we song dem a sing
it a kick up the place right down
far out, kick out
gyal a link in and gyal a link out
far out, kick out
champagne popping
and the kush out
no matter what next we nuh stress
enjoy we life up to the fullness
a no game we a play cah we eye dem red
this’s like a movie call me denzel
they don’t know them a go know
super star from outta zongo
the fan base big and the loving though
so me kill them all alone
i am the django
we go dey do go dey do. jeje
naija lyrics zone dot com
the gyal dem go break dem waist jeje
they go dey dance and we go dey high
our thing and that it dey be keke
ki le yi won tu wonder
na jeje i dey with my brothers
and we flexing bi hulk hogan
awon girls won fe ju tonga
won je rice won je burger
won tu mu chicken won fi si under
ewo bouncer ta fi sho ogba
o fe mu eru le o fe mu number woo o…. indomix
neptuneeee
the baddest dj oshee
ever oya, liveth
skibooo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...