azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

willbeatz, jay cube & hameed – usually lyrics

Loading...

wey!

willbeatz ooh (it’s willbeatz)

wey

wey
huhn huhn

she dey give me body signal
her friends tell her no no no
she tell am hold on noh
say she wanna push on noh
she wan give the boy all the dancing and knock either.
baby give me your usually
me no down for the temporary
i dey give all the regularly
shey you go give me your usualty

oh yeah ah
firstarman introduction
i wanna get to know you
i wanna see why de man dem line up
why de all up on you
no be you i dey come for
will you come let me hold you
fi won le let dem wonder (aii)
dem know dat you ahh (aii)
we go give dem give dem
baby girl me no see dem see dem
and all the people that’s talking our matter
baby girl we go free dem free dem
ahhhh loke loke lamalo
dem see what we see coz they ain’t us
and anything that we could them go stare up
and am with you, you’re with me for a long…
shorrooooo
be acting funny
and i ain’t like the muddy dude just temporary
now we gon keep it going till the seventy
and we will rest in time like it’s military
so ah say you, i know you want to yeah
i want to use up, i just want to run through yeah

baby give me your usually
me no down for the temporary
i dey give all the regularly
shey you go give me your usualty

girl everybody know your name
n-body try to cross your lane
you do it all you know love is big
no wonder why you so contain
being nice don’t fear less thing
i want you to keep doing it all again
stupid people put thoughts in your brain
make you feel like we can go all away
so ah say you
i know you want to
i want to use your (yeah)
i just don’t wanna run through (yeah)

(hook)
yeah
do say now dey do say
usually am right on the way wanna do base
we’re in the celebration gang here with me
respect my 901 i pull up to you shege

she dey give me body signal (huhn)
her friends tell her no no no
she tell am hold on noh
say she wanna push on noh
she wan give the boy all the dancing and knock either.
baby give me your usually
me no down for the temporary (wey)
i dey give all the regularly
shey you go give me your usualty

eeeeh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...