2baba - omo no dulling lyrics
listen
tu tut u tut u tu whine it ehhhh
hyperterk, craze man make we enter this place
you know understand mehn
na so e dey be mehnn
ok now mehnn
damy kranne mehn
rock steady mehnn
2baba mehnn
all of us join mehn,, see
omo no dulling looklikes your body is calling
meself my body is willing
willing to be giving the thing your body is wanting
omo no dulling looklikes your body is calling
meself my body is willing
willing to be giving the thing your body is wanting
i want your coke bottle body now (omo no dulling)
gat your figure 8 body now now now now
want your coke bottle body now (omo no dulling)
gat your figure 8 body now now now now
twhinie it now yh yh yh yh
love the way that booty banging yaoohhh
girl you gat me going out of control
with the way you dey whine am go bend down low ahhh
do the slamming yaoohhh
lets do the tut u twiinning nowwwww
you arnt gat no money take your broke yansh oh
you arnt gat no money take your ass oh
you arnt gat no money take your broke yansh oh
baby bobo
you see me i see you
you like me i like you
so tell me wetin you wan delay do
oya make we go carry go no duling
as i see you for estate you come do
me sef na wetin i come do
oya make we start to do the things we com do
because i don’t want any falling
see as i dey here so
na craze i just wan craze oh craze oh ahhah
if you came here without babe ohh
respect yourself and laylow laylow laylow
omo no dulling looklikes your body is calling
meself my body is willing
willing to be giving the thing your body is wanting
omo no dulling looklikes your body is calling
meself my body is willing
willing to be giving the thing your body wanting
i want your coke bottle body now (omo no dulling)
gat your figure 8 body now now now now
want your coke bottle body now (omo no dulling)
gat your figure 8 body now now now now
twhinie it now yh yh yh yh
love the way that booty banging yaoohhh
whine that koko and s+xy body
let dem know say you get the body
whine am no dulling body, no dull d body, no dull d body
so whine am fast for me, mama whine am fast
dance the azonto for me, mama whine am slow now
omo no dulling looklikse your body is calling
meself my body is willing
willing to be giving the thing your body is wanting
i want your coke bottle body now (omo no dulling)
gat your figure 8 body now now now now
i want your coke bottle body now (omo no dulling)
gat your figure 8 body now now now now
urrhhhhh baby girl
let me see you go urhhhhh
yeah i wanna see you go urhhhh
i wanna see you go urhhhh
if you arnt gat no money take your broke yansh oohh
if you arnt gat no money take your broke yansh oohh
if you arnt gat no money take your broke yansh oohh
baby,, bobos
take your broke yansh ohhh
ko le re body
dammy kranne for the girls
2baba
well steady steady
hyperterk things oohhhh
Random Lyrics
- tendon levey - work the saw lyrics
- eddie fisher - baby, it's cold outside lyrics
- a-pass - wuuyo lyrics
- dope chris taylor - trappin' in japan lyrics
- ambrosia parsley, carla rhodes & holly miranda - beneath the bird feeder lyrics
- jumis - putnu ceļš lyrics
- crawlers - breathe lyrics
- bohemia - tere bina lyrics
- legs diamond (rock) - cry no more lyrics
- laura marano & grey - dance with you lyrics