2face idibia - oya come make we go lyrics
oya come make we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go make we see wetin dem dey do for their make we feel am make we check am if na two head them dey use we go know but na after how we go
we go know o
wether na true talk wether na lie them dey blow oya come make we go oh oh oya come make we go oh oh oya come make we go make we go to all the places wey we talk say we go go before make we go make we see wetin dem dey do for their make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know
that’s how we learning something we go know o wether na true talk wether na lie them dey blow oya come make we go oh oh oya come make we go oh oh i know people keep on telling me their is nothing like a miracle if you try in this circle of life but i am an example i know that you can make it in this life if only you try stand up and beat up your chest don’t let n0body tell you make you settle for less when ever???? sharp sharp show make we halele dey go oya come make we go make we go to all the places wey we talk say we go go before make we go make we see wetin dem dey do for their make we feel am make we check am if na two head them dey use we go know but na after how we go we go know o wether na true talk wether na lie them dey blow oya come make we go oh oh oya come make we go oh oh oya come make we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go make we see wetin dem dey do for their make we feel am make we check am if na two head them dey use we go know but na after how we go we go know o wether na true talk wether na lie them dey blow oya come make we go oh oh oya come make we go oh oh a child is born into this world she takes one step eh two step and what next? a life to remember eti umekwama (no) nikama kusema kwamba ulivyoumbwa na mola yani ulivyo simama sana (sana) huwezi kufanya coz if you don’t try you don’t get and if you don go then you never ever know know if you don’t jump you never fly and if you don’t fall then you’ll never feel the pain. time is a healer pain is a teacher music is a stress reliever be a believer oya come make we go make we go to all the places wey we talk say we go go before make we go make we see wetin dem dey do for their make we feel am make we check am if na two head them dey use we go know but na after how we go we go know o wether na true talk wether na lie them dey blow oya come make we go oh oh oya come make we go oh oh oya come make we go make we go to all the places wey we talk say we go go before make we go make we see wetin dem dey do for their make we feel am make we check am if na two head them dey use we go know that’s how we learning something we go know o wether na true talk wether na lie them dey blow oya come make we go oh oh oya come make we go oh oh
Random Lyrics
- kleenex girl wonder - my, you look ravishing tonight! lyrics
- smile empty soul - don't ever leave (squeaky clean) (promo only clean edit) lyrics
- brand new boys - 식어버린 온도 (gone cold) lyrics
- @wheresmista - blessting lyrics
- sticky m.a. - subox3 lyrics
- emedeele - esta noche (feat. gallo sampayo) lyrics
- nathan grisdale - last confession lyrics
- orchestral manoeuvres in the dark - whole again lyrics
- pedro the lion - metal heart lyrics
- jonathan wilson - there's a light lyrics