5rank - probation lyrics
[verse 1]
political lifestyle the best for yall
me i no dey like am
i swear to god
competing with the big boys
nah you know the lifestyle is very very
tricky nah….
atleast i have a shelter and where to nap
no need to be faking for me to snap
still in the system of hate and the gossip
but stronger i stand and i still dey bounce
you see the stuff you did and things
you does
no dey even touch me i swear to god
i no go tell police neither take to court
my n+ggas no go hеar no the boys for yard
let go off the pains makе you live your life
you got a lotta deal to dey push for life
i just wanna say i’m sorry
if incase say say
i put you for probation
[chorus]
see i dey feel wetin you felt so
and e dey do me paining pain oh
so i go leave am to god
to dey judge all the worst
i for put you for probation
wetin you see is what we meant for
wetin you think is what we dreamt of
put it on put it off
cus i no wan to try to dey
put you for probation
atleast you don dey move your ego
and i dey work to make my l self worth
and i think is alright
to dey move with the rights
cus we no fit to be same no
and is about the girls and main boys
wey dey hate me for self love
i go live as i want
i go do as i want
no wan put mi for regret oh…..
[bridge]
no wan put mi for regret oh
i no wan put you for regret oh
you don do alot to me tho
no wan put you for regret oh
no wan put you for probation
no wan put you for regret oh
oh oh oh oh
oh oh oh oh!
[verse 2]
coming from jimeta
i gat no chedar
mini man a great guy we wan
to be greater
pull up in my benz issa dream
of the boy wey dey talk say
na waste to dey help or to feed
diga diga dig all you wanna feel and see
talk abouty me and about the things i did
is okay if e no go causey scar for mi face…
i cry when i heard
the lies of my friend
it takes the grace god for mi heart
to forgive
if no be say i change
i for not then forgive
take it personal then you die with the sh+t
apply me with diss
reply when i feel
i never give a f about the lies and fed’s
thats what it mean
i’m not when i’m me
is lie when i speak
na why i dey kip….
to talk no dey cheap
i stingy for this alright
[chorus]
see i dey feel wetin you felt so
and e dey do me paining pain oh
so i go leave am to god
to dey judge all the worst
i for put you for probation
wetin you see is what we meant for
wetin you think is what we dreamt of
put it on put it off
cus i no wan to try to dey
put you for probation
atleast you don dey move your ego
and i dey work to make my l self worth
and i think is alright
to dey move with the rights
cus we no fit to be same no
and is about the girls and main boys
wey dey hate me for self love
i go live as i want
i go do as i want
no wan put mi for regret oh…..
Random Lyrics
- andreas & malto - ingerids drikkelek lyrics
- 柒羊 (yung takeem) - 專一的fuckboy lyrics
- scrub(rock band) - lie lyrics
- yeschapskii - erd lyrics
- lone alpha - magazines lyrics
- kaleo - sofðu unga ástin mín lyrics
- jambriiel - he doesn’t make any sense lyrics
- radioactivity - silent kill lyrics
- lil kayla - shout out lyrics
- t bone burnett - to beat the devil lyrics