abanny - lie lyrics
zimor
aba!
abanny!
baby òtí rogó
tell me wetin make i do for you
your love make me dey act like a fool for you
you know i always care for you and you still dey lie for me
you promise a lot and you know say you no go dey for me
tell me why you wanna go oooh
tell me why you wanna go
orente
she tell me say she won go malay
say me i no get money to dey maintain
her skin and her body wey no fresh
orente, (ren tè)
she tell me say she won go malay,(go malay)
say me i no get money to dey maintain,(maintain)
her skin and her body wey no fresh
you choice money over the love
you like violence more than the sex
you pretend as if you love
it’s only when you see money you show me love
oh sorry, i forgot you are a gold digger
you pretend and you lie all the time
you’ve never been loved before
i showed you love you still act like a hole nigga
tell me wetin make i do for you
your love make me dey act like a fool for you
you know i always care for you and you still dey lie for me
you promise a lot and you know say you no go dey for me
tell me why you wanna go oooh
tell me why you wanna go
orente (ren té)
she tell me say she won go malay,(go malay)
say me i no get money to dey maintain,(maintain)
her skin and her body wey no fresh
orente (ren tè)
she tell me say she won go malay,(go malay)
say me i no get money to dey maintain,(maintain)
her skin and her body wey no fresh
ren tè ren tè ren tè wey no fresh
malay malay malay yeye
ren tè ren tè ren tè oo ye ye
Random Lyrics
- grimm winter - vagabonds lyrics
- stacks (bel) - above ground lyrics
- jacques leguerney - je me lamente lyrics
- rebuilt boys - shotgun divorce lyrics
- preston woolsey - mend lyrics
- dustrial dre & andre lawrence - iridescent lyrics
- don osvaldo - al revés lyrics
- mother aidan - howard lyrics
- semon - balada lyrics
- rainer landfermann - ursprüngliches lyrics