
acer chap - no worry lyrics
[intro]
acer chap on this one
gimme the volume
[verse 1]
i been dey feel tired of making mistakes
i com dey do like say i want to forsake
see i thought i had a friend o
never knew he planned my own end
wipe those tears and face those fears
[hook]
my broda, sista i dey tell u
no worry today (x2)
[chorus]
no worry, echegbuna x8
[verse 2]
some na back dey take dey walka
dem no know say god be oga
when they see you blessed
dem no know stress wey u take dey flow the water
oluwa is involved, just wanna thank u lord
for my friends and family, all u gave to me
and so much more
[hook]
my broda, sista i dey tell u
no worry today (x2)
[chorus]
no worry, echegbuna x8
[rap]
echezila nwanne cooluo obi
uche mu di ya ife ina-agabiga na-apu gi obi
so ya jejely iga-emeri finally ahuisike na oganiru ga-abukwa your property
nwanne ebezina imana chukwu no nso o na-abia na bee gi to take away the pain o
nwere obi gi tukwasi jehovah biri n’udo
fa ga na-achi gi ochi mana iga-afu gain o ha!
hakuna matata the things don dey enter the way jehovah just dey handle your matter
ndi iro ga-eri mbombo oso they go scatter uwa ga na-ato gi uto ka obuzi fanta
acer chap na-asi gi nwanne no worry dance to the jam my brother see no dulling
nsogbu na-acho iri gi mana blessings are coming
emela nkuja maka joy comes in the morning
[hook]
my broda, sista i dey tell u
no worry today (x2)
[chorus]
no worry, ku fana idem
no worry, ku fana idem
no worry, ku fana idem
ema wari
[outro]
esogbuna onwe gi o x3
acer chap on this one
my broda, no worry
Random Lyrics
- guccihighwaters - гоша рубчинский (gosha) lyrics
- baw taylor - find my way lyrics
- blizzardblizzzz - woza lyrics
- justin terrell - they know me lyrics
- 20kshwavvy - automatik lyrics
- bass sultan hengzt - bisschen mehr lyrics
- agua de annique - the blower's daughter lyrics
- chris stapleton - hard livin' [live on snl] lyrics
- agarrate catalina - presentacion lyrics
- uc brigante - 4am lyrics