
ajebo hustlers - track 3 lyrics
lyrics from snippet
[pre+chorus]
i know the color of your heart now
velvet red it is
you know i’m quite a pessimist
hoping we gon’ create good memories
you know say you sef you’re a wild one, okorokpe to say the least
nwata bu nu aute she get the rizz
put you on some munchies and some trips
[chorus]
dodorima
tell the uber guy to take left or he follow the map
uuyeah+uuyea, uuyeah+uuyea
come with your friends, angela and somadina
i say na all of una
[verse]
kpos, eh
24/7, 365
the banny still dey come my way abruh, i no fit decide
chidera dey my warri, angela dey with my guys
i don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
sweet girl wey like to chewing gum me
abi na love? this one na discovery, abobi e don be
fine girl wey come get uglies
Random Lyrics
- xxhashiyama - #ressurection lyrics
- tune;static - poem lyrics
- anastasia ijd - nobody is perfect lyrics
- dennis the last - going to ufloria lyrics
- lostboy carlos - j'aime pas cupidon lyrics
- poliginal - day by day lyrics
- nicky youre, dazy - sunroof lyrics
- wavy jone$ - acid rain lyrics
- yuugen vinny, xofilo & revengeofparis - stutter lyrics
- the underdog misfit - frozen. lyrics