astrokulture - grace lyrics
say i don start to
think again
coz e be like say
na only my matter
wei just dey burst their brain
if i start to
level up
them go say
i no dey
dey my lane
so i thank god
for blessings wei
dey come my way
so i can’t complain
na to double hustle
everyday
coz if money no fall
say n0body go dey call my name
as you listen to my song
i just hope say
you dey hear the pain
i dey try to double up
but this hustle sef dey
cause migraine
e dey burst my brain
chorus:
say as long
as night go dey
i believe say
day go break
goddie no go gimmе
watin i no fit take
make them stop
dеy eye my grace
say me i gats shayoo
say me i gats shayoo
say as tough
as it may be
as this la la
dey with me
inspiration no go
finish for body
i go blow
and stay happy
say me i gats shayooo
say me i gats shayoo
verse:
say hennessy
dey sweet body
so me i want my
money
coz i no go like
to follow person
gum body
or to follow pesin
beg pesin
make these motherf+cking
haters no go see pesin
say me i don dey learn
lesson
i be helper
i be helper
till then cast pesin
oluwa
make e sure for me
say i don start to
think again
coz e be like say
na only my matter
wei just dey burst their brain
if i start to
follow up
them go say
i no dey
dey my lane
so i thank god
for blessings wei
dey come my way
so i can’t complain
chorus:
say as long
as night go dey
i believe say
day go break
goddie no go gimme
watin i no fit take
make them stop
dey eye my grace
say me i gats shayoo
say me i gats try shayoo
say as tough
as it may be
as this la la
dey with me
inspiration no go
finish for body
i go blow
and stay happy
say me i gats shayooo
say me i gats try shayoo
Random Lyrics
- dj tao & la joaqui - gd lyrics
- the black keys - next girl (bbc session) lyrics
- clonnex - vid'moiob lyrics
- descendents - my world (live) lyrics
- sevda yahyayeva - ağlarsan lyrics
- אייל גולן - pa'am ve'od pa'am - פעם ועוד פעם - eyal golan lyrics
- siedd - losing my mind lyrics
- promete - heykəllər lyrics
- the band cope - rubik's cube lyrics
- shtd. & пельмени по вене (ppv) - дура (fool) lyrics