ayo maff - hello lyrics
(say this love is magic)
i’m not living lavish
i dey manage money
i dey call my baby onyeoma
i like your body
orin di owo
orin di ola
lo jen wa dupe
i miss my lover
she relocate go yankee
h+llo h+llo h+llo…
you no dey online
baby h+llo o
h+llo h+llo h+llo…
i no see your post
baby h+llo o
waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
ah for gate
weytin musa never see
for money
nothing wey i no fit do
longetivity i pray for longeti
aloyin lohun omo owo
mo tu ti de
tell dem say i dey lock in
mo dem jara mo
to my ex i say f+ck you
i don move on…
take paracetamol meji for my headache
i’ve been trying i stopped smoking igbo
h+llo h+llo h+llo…
you no dey online
baby h+llo o
h+llo h+llo h+llo…
i no see your post
baby h+llo o
waka waka waka waka
zamina mina ye
for one million dollar i go waka waka ye
waka waka waka waka
zamina mina ye
for two million dollar i go waka waka wa
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
mon je aye lori omi
oluweri magbojo o
Random Lyrics
- anna pest - sacred angel, bleeding angel lyrics
- 2slimey - dnd lyrics
- bucky motter - better get used to it lyrics
- jan numen - lichtkönigin lyrics
- maksiulightning - ibiza boiler room lyrics
- ghetto d - aint cheap [remix] lyrics
- yung ralph - freestyle lyrics
- godswill & the primary artrist - burn it lyrics
- роки (roky) & narvent - ведьма (remix) (witch) lyrics
- backtrack (edm) - make you mine lyrics