ayo maff - lazy baby lyrics
mentally o mentally
i’m not ready o
i no get power
kori ko mi yo
you know say n0body
sabi my papa
so hold on to me
ma jen shubu
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
alejo lowo ma fi alejo shere
f+ck my maths teacher mr wande
pythagorus theory i never use am one day
i no do molly again
i don stop codine
i gbayi lola igba loni igba n lo
if only you can ready my heart
ni tori e baby i’m hurt
maybe later i go make you proud
i wrote this letter cause i’ve been sad
ah today i no wan do anything
ah today i no wan do anything
365 days i’ve been hustling
but today i no wan do anything
na eba dem no dey warm am omo
dnd dem no fit call am omo
o baby shey normal
o baby shey normal
shеy normal
to ba shey normal
mo ma shey normal
Random Lyrics
- douglas germano - tempo velho lyrics
- rach - jamais pris l'banc lyrics
- the great luke ski - scud lyrics
- jo$ip on deck - gold bitchez lyrics
- aku mayah - plan b lyrics
- jeffers insley - honey lyrics
- whotfiscaesar - latenight 1 lyrics
- john duff - hopelessly devoted to you (dance mix) lyrics
- cloonee - not gonna be your boo (mixed) lyrics
- indigo (isiah white) - oxygen lyrics