ayra starr - rush lyrics
[verse 1]
sabi girls no dey too like talk
animals dey in human form
padi man, n0body like work
but you must hustle of you wan chop
e no finish dem wan fight us
if them dey run dem no fit catch up
i no dey for say i too righteous
no come dey form say you too like us
me no get time for the hate and the bad energy
got my mind on my money
make you dance like poco lee
steady green like broccoli
steady on my grind no wan hear what they wan telly me
kudi na my fantasy
dem wan dey check if my tap e no rush
[chorus]
but e dеy rush
e dey rush well well
e bе much
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch
but e dey rush
e dey rush well well
e be much
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pa ri pa pa ri
Random Lyrics
- lil glouie - slimed in lyrics
- indica - chemistry lyrics
- code10 & riley baby - low it lyrics
- séléne virtual idols - angie (sélène) - premier pas lyrics
- leroyce - timezones lyrics
- yuito sahashi - first shot lyrics
- pafboy - арбузы кончились (аутро) (watermelons run out (outro) lyrics
- libedé - tour de france lyrics
- awaken the misogynist - infinite regression lyrics
- 藤原さくら (sakura fujiwara) - ラタムニカ (latamnica) lyrics