azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

aytraq - don’t be an oppressor lyrics

Loading...

what’s up bro(niboo), sha rora bo ba she’nba she lo
and if you no geh work, oma better ko wa she lo
you still young and agile, and bro you be bachelor
olokada rora sare, eleda wa oni je ka bashe lo
as you dey pray for daily bread, no forget to work for the b+tter
i no say you dey lowkey, yeah you be like under cover
but people go sabi you, if you later enter gbege
ara adugbo sho e, n+gga sha shora fun gbese
people go laugh, people go talk, yeah some people go pity you
awon alabosi ani, may the lord be with you
no gree for anybody, tackle with your last card
ko wu won kon pe e thug, salary dey for rascal
nah you know why you dey grind, nah you know why you dey smile
omo iya mi sha ma try, very soon e go fine
uche, ma je kon wo face e, iwo face case e
owo to need yen, maga shi ma paste e
ajeh seh
keep it 1 hundred, soti ba won je ba tutu tio lo be
traq from the 234, the boy came with a gun
rampage activated, you might be gone when i’m done
trii



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...