b red - dance lyrics
gege
it’s bred in the building
gege
of le le le
if you ell me how much you want i go pay (yeah)
since i met you, blessings came my way (yeah)
calm down make we dey relate (yeah)
sha ti gate o, ki won to wole
baby girl your body na miracle
i no fit let you go tonight
calm down make we dey relate o
sha ti gate o, ki won to wole
they tell me say the love e no go last (ohh)
i tell dem r no possible lai lai
how naaa?
i tell dem r no possible lai lai
they wanna chase you from my side eh le wo lo
i tell dem e no possible lai lai
i tell dem e no go possible
i tell dem e no possible lai lai
wan baby wetin you give me chop
make me feel this way
me i no dey dey like i dey so
na you dey make me kolo oh
oh my friend when you go level up
no make me feel this way
cause me i no go go as i come so
na me go take you away
shey you go tell me how much i go pay (yeah)
since i met you blessings came my way (oh yeah)
calm down make we dey relate
sha ti gate o, ki won to wole
baby girl your body na miracle
i no fit let you go tonight
calm down make we dey relate o
sha ti gate o, ki won to wole
they tell me say the love e no go last (ohh)
i tell dem r no possible lai lai
how naaa?
i tell dem r no possible lai lai
they wanna chase you from my side eh le wo lo
i tell dem e no possible lai lai
i tell dem e no go possible
i tell dem e no possible lai lai
it’s b red in the building
ge ge this bread no be agege
wan baby (of lagos)
make me feel this way
me i no dey dey like i dey so
na you dey make me kolo
if you tell me how much i go pay (yeah)
since i met you blessings came my way (oh yeah)
calm down make we dey relate
sha ti gate o, ki won to wole
baby girl your body na miracle
i no fit let you go tonight
calm down make we dey relate o
sha ti gate o, ki won to wole
they tell me say the love e no go last (ohh)
i tell dem r no possible lai lai
how naaa?
i tell dem r no possible lai lai
they wanna chase you from my side eh le wo lo
i tell dem e no possible lai lai
i tell dem e no go possible
i tell dem e no possible lai lai
me and you baby girl na you (gege)
me and you n0body but you (gege)
me for you i no be for you (gege)
me and you baby girl na you (gege)
me and you n0body but you (gege)
me for you i no be for you (gege)
Random Lyrics
- caballero & jeanjass - gambinos lyrics
- jari$ - light work lyrics
- max bloom - palindromes lyrics
- $tupid young - idc lyrics
- dc the don - homicid3 lyrics
- eyden (jpn) - make it up lyrics
- wavy cee - rumors lyrics
- mida v - эго (ego) lyrics
- nevra - che caldo lyrics
- young chronic - talking to the angels lyrics