badboy wycee - body and soul lyrics
baby girl i’ll give you my body and soul
take all my money go
baby girl any thing i’ll do for you
girl i want you more and more
every time na your matter dey my brain oo
and i think about no body else but you you you you
and i just dey follow you ooh
but you dey use me catch cruise
baby baby tell me wetin i go do?
wetin i go do?
girl i go buy chimi choos
anything you choose
baby girl all my love for you
na me dey come through
baby girl i’ll give you all my body and soul
body and soul
girl i go buy chimi choos
anything you choose
baby girl all my love for you
na me dey come through
baby girl i’ll give you all my body and soul
body and soul
oh baby girl you are one of a kind
say this your body divine
i gas think of many lines
to tell you say you fine
so many things wey dey go through my brain
i can’t concentrate
i dеy think about you you
and i just dey follow you
but you dey use mе catch cruise
baby baby tell me wetin i go do
wetin i go do
girl i go buy chimi choos
anything you choose
baby girl all my love for you
na me dey come through
baby girl i’ll give you all my body and soul
body and soul
Random Lyrics
- xavier dias - us pt.2 (la fine del mondo) lyrics
- sin frontera - tu lyrics
- enigma norteño - empoderada lyrics
- gay gay guys - soy el doble lyrics
- jojo lafrance jr - black kat lyrics
- وائل جسار - ma tghebchi thawani - ما تغيبش ثواني - wael jassar lyrics
- doggerel bank - palaces of fun lyrics
- issbrokie - this ain't even about anyone lol! lyrics
- james and the shame - nothing left to love lyrics
- arrested youth - money lyrics