balloranking - sabali lyrics
ooh+ooh, ooh, ooh+wee
′bali, patience
ooh+ooh, ooh, ooh+wee
verse
success never goes on sale, ah
we still have to pay the price
no be here we dey yesterday
when it’s time, you know say jah will will make things right
remember say, no pain, no gain
na a step begins a thousand miles
òwuró l′ójó eni ma ri’re
anything i dey do, i dey think am twice
chorus
sabali, sabali, patience
is it really greener on the other side?
sabali, sabali, patience
make dem no go push you commit suicide
verse
papa told me not to stop, wetin eye no go see? (eye no go see)
“wetin me i go chop?” na hin make i no fit sleep (make i no fit sleep)
many of my package wey dem never ship
me no wan know wetin go sup, i must follow my dreams (uh, follow my dreams)
’cause when no choice, i dey crush the same jeans
garri dey oh, i gats dey for my p (dey for my p)
oh boy, no come here dey whine me
at the top, nibò l′òròpè òtun tí fé rí mí?
chorus
sabali, sabali, patience (ah, patience)
is it really greener on the other side? (on the other side)
sabali, sabali, patience (ah, patience)
dem no go push you commit suicide
outro
ooh+ooh, ooh+wee
is it really greener on the other side?
is it really greener on the other side?
yii, yii+yii+yii, whoa+whoa+whoa, whoa
sabali, patience
sabali, patience
Random Lyrics
- lonwyyy - в ночи (in the night) lyrics
- delivered - strength in weakness lyrics
- chaosverum - slutstarzelda lyrics
- los viejones del rancho - plebes atrevidos lyrics
- tolis voskopoulos - ήρθε η ώρα (irthe i ora) lyrics
- christos - tear it down lyrics
- svēte - ēnainais lyrics
- ghemon - lungo il tunnel lyrics
- rocaford - ay, sol... (hoy sale a relucir) lyrics
- mhk (fra) - mon chemin lyrics