
bella shmurda - holy jah lyrics
bella shmurda + holy jah lyrics
uh+mm, ya+ya+ya, ya+ya
ah+ya+ya, fine boy, bella, aya
aya+ya
happiness, happiness, happiness is all i need (mm+mm)
i no want stress, no worry (mm+mm)
we all out here surviving (mm+mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm+mm)
dem go whine you, no panic (mm+mm)
whoa+whoa+whoa, yeah+yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something (whoa+whoa+whoa)
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah+ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm+mm)
i no want stress, no worry (mm+mm)
we all out here surviving (mm+mm)
evidеnce, many vex, nitori economy
dеm go whine you, no panic
whoa+whoa+whoa, yeah+yeah
go shawty+shawty, go loco+loco
dance to the gbẹdu, porogodo
wetin you dey find for sokoto
ọmọ, e fit dey your ṣokoto
issa lonely road, many don lose hope
person no fit know
when e go reach your turn, ooh+whoa+whoa, yeah
motivation or no motivation, the para dey body
switching my lanes with no indicator
make dem no spoil something
cool my body pẹlu medication, i no dey see person
tori cana dey for me
holy jah
holy jah wey know tomorrow, holy jah
k’anu rẹ follow me ṣa
holy jah, ah+ah
holy jah wey see tomorrow, gbe mi ga
f’ina rẹ cover me, ah
happiness, happiness, happiness is all i need (mm+mm)
i no want stress, no worry (mm+mm)
we all out here surviving (mm+mm)
evidence, many vex, nitori economy (mm+mm)
dem go whine you, no panic (mm+mm)
whoa+whoa+whoa, yeah+yeah
Random Lyrics
- phxkhxng, icedmane & dysmane - hazy moon jumpstyle - sped up lyrics
- slimka - 1602 lyrics
- collinz music - you're not collinz lyrics
- egwu nnanna echem - gloss over lyrics
- frank jordens - controversy lyrics
- kevin king (rapper) - mommies, mamies, mommy’s lyrics
- rizziatta - ne sum sprql lyrics
- yarea - salvaje oeste lyrics
- blade30 & celestial atrium - no idea! (og) lyrics
- juan cruz tamborini - gato de madrugada lyrics