azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bhardboy_lee - idan lyrics

Loading...

native doctor no fit give you money
cos him children
na them dey fetch water for street
work hard, work hard!
don’t cheat your fellow man
keep your hands clean
as much as you can
(it’s a natural law opini…)
bhardboylee!

i dey pray to jah make i get money
every night and day
i dey pray
i dey pray to jah make i get money
back in the days
we no get money ohh
see!
i need money oh
back in the days
we dey soak garri
i say!
i need money
my mama dey pray for me
she dey pray for me
every night she dey pray for me
she dey pray for me
every day
she dey pray for me
who be that person wey say i no go make am
emi ojo boy to the world oh
ojo boy to the world oh
ojo boy to the world
idan
idan
idan!
idan!
say!
idan
idan
i get men wey be idan oh
jowizaza, idan
cubana, idan
davido say na idab
wizkid say na idan oh

comot body for person wey get money (getti money)
comot body for person wey get money (getti money)

say na idan
skepta say na, idan
don jazzy, idan
olamide baddo, idan
idan!
oluwa burna, idan
idan!
samson akpaka, idan
bitcoin lord say na, idan
phyno phino, idan
g black say na idan
patoranking say na, idan oh
idan!
raman jago say na high fashion
zlatan, idan oh
idan!
idan!
idan!
idan!
idan!
say!
idan!
idan!
i get men wey be idan oh
jowizaza, idan!
cubana, idan!
davido say na idan!
wizkid say na idan oh

comot body for person wey get money (getti money)
comot body for person wey get money (getti money)

abeg, any talk wey we dey talk
make e dey enter calculator
i no need frustration abeg



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...