
bhoy vackto - go crazy lyrics
wanna pull up in a sporty car
dem think say i be prodigal
fine fine girls from bodiha
dem no fit understand the matter to far
all of the girls dem mezebu
i’m getting funds u thank god hallelu
otg are very powerful
lyrically i’m stable
ope fun olohun i’m not disable
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low+key
money on my mind so i keep moving
shout+out to my homie sultan low+key
shout+out to debbie
shout+out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rockеt boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
vеry soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
give dem back to back like zerry dl
her back so fat like mercedes benz
the journey so hard buh i no fit relent
say na only money dem boost my confidence
everything wey get beginning get end
i no foor cuz i go soon buy benz
if i’ve do u wrong abeg make u no vez
i no be old man i be genz
when dem see me dem go crazy
say na only music with no plan b
say she’s feeling me cos i’m low+key
money on my mind so i keep moving
shout+out to my homie sultan low+key
shout+out to debbie
shout+out to chelsea
say na dem dey when i go no money
i be rocket boy like muyeez
pray kaye ma fimi sesin
very soon u go see me for your telli
i be person pikin make dem no stress me
Random Lyrics
- lifeless - it all went bad lyrics
- trippz swrdzkid a.p. - crusher. lyrics
- артур амирян (artur amiryan) - листопад (leaf fall) lyrics
- luis domingo - bankraub symphonie lyrics
- pedro fernández - amarte a la antigua (versión banda) lyrics
- diamavoid & 4tader - never said bye (ft. 4tader) lyrics
- dope17 - побег (narxi) lyrics
- whiskey moon face - light lyrics
- wounds of recollection - last moments on earth lyrics
- munn - all my love lyrics