azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

big bryan – the king lyrics

Loading...

[intro: big bryan & erigga]
abeg (go go go go go)
it’s about to go down n+gga
big bryan, dem no know wetin dey come o
wahala n+gga (chei)
its big paper boy k i n g i’m a king mother f+cker
bow down n+gga, the oba of this rap sh+t (hmmmmm)
abeg

[verse 1: big bryan]
i get ministry, for the industry, anything i do i say na my residency
no controversy, i be v i p, dem dey notice me e no necessary
as you can see i be new design (uhn huh)
them go feel the sign (uhn huh)
bryan with the name money no fit brand

[chorus: big bryan]
they call me super man, na me wear the crown oh
i’m the king i’m the king
ma wobe oh (i’m the king i’m the king)
ma wobe oh (go go go go go)
they call me super man, na me sit down for throne oh
i’m the king i’m the king
ma wobe oh (i’m the king i’m the king)
ma wobe oh (go go go go go)
[verse 2: erigga]
bend my face cap face back as i face my front
all these rappers no dope them just dey waste my blunt
the most heated rapper for industry you know why, the street no dey take me play and e dey pain them die
more than ten years a king my shows still dey full
who follow me beef na fool na e self na e do
cos i dey count my cash i dey break face update upon update destroy their race
any rapper feel say e hot na my back e dey
any dope line you hear for naija na my rap e dey
we no dey force sh+t to happen we be like purge na two seconds wey we burst out your men dey dodge
them no fit stand the heat so them turn to my fans
follow me take picture wan come dey shake my hand
we no dey force sh+t to happen we be like purge na make two seconds way we burst out your men dey dodge ma wobe

[chorus: big bryan]
they call me super man, na me wear the crown oh
i’m the king i’m the king
ma wobe oh (i’m the king i’m the king)
ma wobe oh (go go go go go)
they call me super man, na me sit down for throne oh
i’m the king i’m the king
ma wobe oh (i’m the king i’m the king)
ma wobe oh (go go go go go)

[bridge: big bryan]
get this info, i get ego
i dey drop this one like say e simple
if you wan try bros you go wound oh (go go go go go)
[chorus: big bryan]
they call me super man, na me wear the crown oh
i’m the king i’m the king
ma wobe oh (i’m the king i’m the king)
ma wobe oh (go go go go go)
they call me super man, na me sit down for throne oh
i’m the king i’m the king
ma wobe oh (i’m the king i’m the king)
ma wobe oh (go go go go go)

[outro: big bryan]
king paper
errigma
bryan
mix boss



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...