bigiano - shayo lyrics
first of august na the date o
na so me and ma friends
sit down we relate o
say make we gather people come jubilate o
cos na my success i dey try celebrate o
you see
you can’t afford to come late
cos my gate go dey close like eight o
and if you come so quick
girls dem yapa you can start to relate o
and if you wan to chocolate o
holy and drink already don circulate o
but if you feel intoxicate o
sit down in a place and start to dey meditate meanwhile
n0body fighting in this place o
cos if you do you go enter police case o
all my guys don shack i can start to dictate
if you love yourself, give yourself brainy straight o
holy go dey flow like fire
shayo go dey flow like water
anything you want make una order
cos i gat everything to make u surrender
u no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo
u no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo
this party no be joke o
all the place just dey full of smoke o
all the boys wey dey down don dey toast o
even all the girl don eyeb-lls don compose o
bend your waist and take it slow o
dance to the beat as bigiano dey flow
this na my time make i spend my dough
even if i like i go smoke igbo o
u never hear this on your radio
mtvbase go love to play all of my video
alaba go sell i go carry all my money go
ghana must go meje must full of owo
university dem dey shout bigiano
polytechnics don dey hala bigiano
london people don dey find bigiano
ameriacan , jamaica lo
holy go dey flow like fire
shayo go dey flow like water
anything you want make una order
cos i gat everything to make u surrender
u no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo
this party no be joke o
wound ya, k!ll ya by yourself
wound ya, k!ll ya by yourself
wound ya, k!ll ya by yourself
u no go fit invite una come my party
make una no shayo
shayo don dey holo
everybody dey kolo
all of una must shayo
Random Lyrics
- lord zannestein & lil' d - zann v sann lyrics
- prince waly - bo y z lyrics
- dom o briggs - witchobadass lyrics
- jefe bates - got me some money lyrics
- xoth - back to the jungle lyrics
- luey - saints & niggaz lyrics
- brenda holloway - when i'm gone - single version lyrics
- thempeople - ghetto innovation lyrics
- umphrey's mcgee - debra lyrics
- dahlin the gre8 - through the smile lyrics