
bigslimzy - bisi lyrics
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for the
night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want the money
when dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
na so bisi start to ball nicely o
bisi no dey tire bisi all night o
na so i see bisi for club o
i tell bisi say that she too fine ooh
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
put am for your body my bae
as i see you so i loose control
na who go match your cruise
i got a news for you
sheybi na boss control
na me and you today
i no go liе for you
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for thе night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want money when
dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
Random Lyrics
- yokakaminari - взрывы (explosions) lyrics
- the burden (band) - vertigo reverie lyrics
- boywithuke - understand (open mic live performance) lyrics
- sfera ebbasta & shiva - non metterci becco lyrics
- mina (eng) - what's this feeling ? lyrics
- ronny whyte - love song lyrics
- димана (dimana) - ще поема риска (shte poema riska) lyrics
- bandgang lonnie bands - wow lyrics
- eyedidnotdie - the mirror never lies lyrics
- jtml - diamonds of faith lyrics