blaqbonez - nyem ego (cover) lyrics
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
Random Lyrics
- navn - remplie de chagrin lyrics
- latnie - thumbin around lyrics
- nolen durham - american material lyrics
- flaherty brotherhood - borrego desert blues lyrics
- claudio villa - 'na voce, 'na chitarra e 'o ppoco 'e luna lyrics
- mickey diamond & ral duke - rocksteady lyrics
- los palmeras - toda una vida lyrics
- ben cristovao - bomby lyrics
- bill collector - bill collector’s battle rap catalog lyrics
- qusant - love is lyrics