
blu pnther - fear free me lyrics
intro
hmmmm
aeeee
not feeling things oo
ayebaeba oo
verse 1
front of d mirror, i see lost sight
mind spinning pass cold fire ignite
oh no no
wetin man go dooo?
na me go dey cause my undo
who go conquer stress ?
see dis pain don arrest
kadara jolt my chest
hook
my mind
my mind na d precious
emakhayas fortress
fear wan suppress us
eee
my mind
fear wan wear crown
come dey move underground
ancestors hold holy ground
hmmm
chorus
not feeling things oo
fear wan k!ll me
but i go knee deep
even when im loosing sleep
not feeling things
fear free me
make i feel all things
but i’m knee deep
verse 2
go be shina
i don dream of mountains i go bend
indian ocean giving way
healing dem strays
but fear creep like, grims’ end
e go whisper say my greatness
no go shine, me restless
but i don marry to this game
and success na my countless aim
go be surely main
forget the bèrù
blu panther buru
i no fit quit
i no be quitter
i still be smoker
aaaaa
who be shango ?
after tango
fear panicky
say i go blow
ancestors kiss & dem feel d truth flow
chorus
not feeling things oo
fear wan k!ll me eee
but i go knee deep
even when i’m loosing sleep oo
not feeling things
fear free me
make i feel all things
but i’m knee deep
outro
mind
my mind na d treasure
emakhaya stronghold
fear we go oppress
hmm
my mind
fear not my empress
for na jah my iblesser
for this universe
Random Lyrics
- the 1975 - consumption (live from the ao arena, manchester, 17.02.24) lyrics
- crushing fires - what’s left of my soul? lyrics
- unknown artist - foxes in boxes lyrics
- 2faceava - worried4u lyrics
- tom jans - starlight lyrics
- ардженто (argento) & bodyrott - cold hearts lyrics
- jzac - high off life freestyle (la edition) lyrics
- jose alatorre - kickdown lyrics
- tea (usa) - ghostwriter lyrics
- j1hunnit - pop it lyrics