
boikingz - tell me lyrics
bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave
why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j+pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster
why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
Random Lyrics
- petar - zmija lyrics
- libra cl - nuestro secreto lyrics
- the new christy minstrels - casey jones lyrics
- mp makoto - romance631 lyrics
- goth babe - bioluminescence lyrics
- maia amada - love is for always lyrics
- akapellah & oldtape - no eres rapero lyrics
- patrux - dance no inferno lyrics
- tomm bekk animators - sing lost bodies lyrics
- david (tragic) willis - reign supreme lyrics