azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bolshie - sweet pain lyrics

Loading...

the way you do me , me i no dey understand yeah
promise forever wey you no go ever spend+in
do with another our other kind of bending
talk with each other and you on your cell phone smiling
darling !
do me, me i no dey understand yeah
some information wey i no go fit to explain here
you said you love
while you doing hide and seek+him
shey you dey whine me ?

maybe you’re my sweet pain
omo you sabi play
play with my heart upon say
i dey on defеnse
maybe you are my sweet pain
omo you sabi play
play with my hеart upon say
i dey on defense
maybe you are my sweet pain

omo you had me making plans with you in it in my head
thinking things i will never say out to you baby
everybody think say me i don dey craze
now you know say you be my drug would you save me
maybe you’re my sweet pain
omo you sabi play
play with my heart upon say
i dey on defense
baby you are my sweet pain
omo you sabi play
play with my heart upon say
i dey on defense
maybe you are sweet pain

i’m doing this, i’m doing that (omo you sabi play)
i’m feeling this , i’m feeling that (play with my heart pon say)
but never mentioned how you did me o(i dey on defense)
(maybe you are sweet pain)
i’m smoking ganja
doing white line (omo you sabi play)
all these highness
never measure to the level (play with my heart pon say)
where you take me o (i dey on defense)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...