
boy v - end sars (my sars story) lyrics
end sars (my sars story) lyrics
i say just the other day
i dey for my dey
i dey with fally sketch
and two other babes
them tell me make i wait
them ask me for my phone
i give them my iphone
them say make i enter bus
officer wetin i do?
naso i chop slap
them pack me inside bus
along with other boys
them take us to the station
them say make we off cloth
omo na the life we dey live
i say make una end sars o
make una еnd sars o
we no want reforming
we no wan hеar story
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our mothers are crying
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our people are crying
i say make una end sars
end sars, end sars, end sars o
our people are dying
our people are crying
end sars, end swat
arrrgh
werey wan disguise
werey wan dey disguise
end sars, end swat, end am
Random Lyrics
- horrormovies - end 3 lyrics
- roope salminen - sä teit musta mut lyrics
- asa (fi) - suotakoon herroille varoitus lyrics
- achampnator - mindfuck lyrics
- neal morse - pt. 2: somber days lyrics
- babydon - peanut butter kisses lyrics
- aurélie preston - something 4 ya lyrics
- blaque - cut you off lyrics
- mozzik - a po rrin lyrics
- go_a (ukr) - танула (ft. шолохов) lyrics