boyyblink - baska lyrics
intro:
ewi
kilaboy kilode na
smartval kilode na
halla mah name you know!
woo
verse 1:
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e do happen o
for we naija mo
people dey run o
up and down o
everyday o
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (+2)
brake:
ewi
kilaboy kilode
verse 2:
when i’m walking with my leggediz (bеnz)
all the people dеmma hailing me (benz)
i fast pass all the mercedes (benz)
i fast pass all the mercedes (benz) +2
this one no be vibe and shayo
n0body fit control
i no get time for caro
leave me make i dey my own o
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (+2)
shey na fire for fire
shey na fire for fire
dj smartval jingle (outro):
eyo it’s boyyblink and i’m chilling right hee with the man on the wheels on steel “dj smartval” keep it locked mehn, halla mah name you know praaa!
smartval o baby!
Random Lyrics
- sch - transmission automatique lyrics
- erica rabner - this hanukkah medley is fire lyrics
- jexei y thian - fresa lyrics
- cherubs - mr. goy lyrics
- sparrows and crows - your pocket, crushed lyrics
- nada obrić - svoga srca ja sam gospodar lyrics
- rmand - swaggy lyrics
- bk' - amanhecer lyrics
- thred - manifest lyrics
- balulu - בלולו - migrash male - מגרש מלא lyrics