
brizzle man - yahoo boi lyrics
#intro
okay na
okay
#instrumental
#verse
see me na brizzle boy dey there
ha eh na brizzle man
no be brizzle boy again
i too dey do shakara
even ayo sit down with me o
granma otin lo iphone o
why he con dey hang na
why na o
#verse
yahoo boi tin play dream league
owan dun
why he con dey hang o
which phone wey una use connect
why he con dey do
peter dey with one person
yahoo boi dey paari wo
won ti fee nor yahoo boi
#chorus
omo yeen ti bo yahoo boi
won ti nor yahoo boi
two one
two zero
one hole
yahoo boi o tin jaaa o
won nor e lowo
owa salo joko sibi kan
you go collect
#verse
yahoo boi ti collect o
oti collect o
o ti collect naa
wo eleyi bon she feyin
see as this one dey shine t++th
why you con dey shine t++th like dat
shey because say you don beat yahoo boi
#bridge
no worry
even ayo dey here with ife
ife won film
on wo cartoon
yahoo boi won ti boo e
won ti nor e
jeki o sare mo
why you con sit down for my front
#bridge
kilode ton fi spanner si orun re
why you con dey put spanner for your neck o
#instrumental
#outro
odinaka self don lap the unit
how far na my gee
as the tin dey goo
granma don dey use phone snapchat o
on loo snapchat iphone dey snap picture
granma why you dey use andriod phone
even edith dey there dey sleep o
even edith self dey watch film
gbogbo yin wan woo ni nu
yahoo boi ti pada nor bobo yen
shori oti pada nor bobo yen
o beat am abi kó beat am
o wa pada goal ball (goal ball joor)
o goal ball yen na ni
yahoo boi opor
opor
Random Lyrics
- shyneheaven - fallen! lyrics
- tede - nie i3anglas7 lyrics
- curtis foster - hair of the dog lyrics
- chris king - a corner store in la freestyle (episode #94) lyrics
- tara perdida - nada me vai parar lyrics
- la serte - vizi veneti lyrics
- rickyray & the goons - loving you lyrics
- זיו שחר - yotzim hahootza - יוצאים החוצה - ziv shachar lyrics
- 7ari - kima bakri lyrics
- jackaltheblackal - arachis allergy lyrics