
bryno ad - kilode lyrics
tell me everything wey you know say i no know
when i dey talk you steady my face o
make you dey feel the way i dey feel .. oh no!
if i wanna fight for your love make i dey sure of..
wetin i want and wetin i need o
make you no cause trouble for me o
ain’t no body badder …
badder than me
and if they wanna bother
make them bother me
me and you together
together forever
even if they try
i swear dem no reach
ain’t no body badder …
badder than me
and if they wanna bother
make them bother me
me and you together yeah
omo ibadi jo ahnn ah!
hi
kilode
and if i talk say i talk too much
everything i do say i do too much
omo ibadi jo ahnn ah
kilode o
and if i talk say i talk too much
everything i do say i do too much
omo ibadi jo ahnn
kilode
and if i talk say i talk too much
everything i do say i do too much
omo ibadi jo ahnn
say kilode o
and if i talk say i talk too much
everything do say too much
everything i do too much
ye o ahhn yeah!
tell me everything wey you know say i no know
when i dey talk you steady my face o
make you dey feel the way i dey feel .. oh no!
coz everytime i think of you u
n0body fit k!ll my vibe
n0body fit stop my shine
tell me everything (jeje)
we tryna love everyday (yeah yeah)
everytime you call my name
i just wanna marry you (yeah yeah)
ain’t no promises
i feel like took some ecstasy
and i just wanna drink some hennessy o ahhn
omo ibadi jo ahhn ah
kilode
and if i talk say i talk too much
everything i do say i do too much
omo ibadi jo ahnn ah
kilode o
and if i talk say i talk too much
everything i do say i do too much
omo ibadi jo ahnn
kilode
and if i talk say i talk too much
everything i do say i do too much
omo ibadi jo ahnn
say kilode o
and if i talk say i talk too much
everything do say too much
everything i do too much
ye o ahhn yeah!
(ain’t no body badder …
badder than me
and if they wanna bother
make them bother me
me and you together
together forever
even if they try
i swear dem no reach
Random Lyrics
- frank turner - undefeated lyrics
- saliva grey - watchu want? lyrics
- nell mescal - electric picnic lyrics
- chaosflo44 - blobby, der blobfisch lyrics
- delovered - таблетки (pills) lyrics
- adam blackwood - grandmaster flash lyrics
- clicherik & mäx - keegi muu lyrics
- eva - mayday lyrics
- fehring grau - laserblick lyrics
- real guy - real guy lyrics