
burna boy - 28 grams lyrics
[intro]
(ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja), i love the (ganja)
[verse 1]
twenty+eight gram, one o.z. me have, nínú ara mi o
i no fit love you like i love marijuana, make i no whine you
i no dey too talk, na my mind i dey yarn
mi o p’ara mi o
i no dey smoke crack, i dey smoke sativa
mi o gb’oja sara mi, oh
(ọmọ, iya mi gbo mi dada)
[pre+chorus]
no go do cocaine, e go drive you loco
àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (ọmọ iya mi gbo mi dada)
wọn ni so fun e, wa gbera e leke
and if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
[chorus]
(ganja)
just give me (ganja), original (ganja)
i grow the (ganja), i tie the (ganja), i light my (ganja)
i need thе (ganja), prescribe the (ganja), mеdicinal (ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja), i love the (ganja), ah
[verse 2]
ganja man, don’t go nowhere unless i smoke my igbo
make una leave me, make una leave me, dey make i dey my own
i no need any disturbance, i no bother n0body, eh
àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(ọmọ, iya mi gbo mi dada)
[pre+chorus]
no go do cocaine, e go drive you loco
àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (ọmọ, iya mi gbo mi dada)
wọn ni so fun e, wa gbera e leke
and if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
[chorus]
(ganja)
just give me (ganja), original (ganja)
i grow the (ganja), i tie the (ganja), i light my (ganja)
i need the (ganja), prescribe the (ganja), medicinal (ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja), i love the (ganja), ah
[outro]
what is that stench?
Random Lyrics
- chantal kreviazuk - before you (live - vocal & piano) lyrics
- blix (band) - tahan veel lyrics
- lamzo - tchoc mental lyrics
- k1llimee - what’s next? lyrics
- séniature - tanganyika lyrics
- aiden everett - world of the sick lyrics
- jd06 - day 1 lyrics
- glory o'vision - оксана lyrics
- lakeside x - fire in the sky lyrics
- glup - larry - bonus track lyrics