
burna boy - anybody lyrics
[intro]
aww, awww
gbese
aww, awww
[verse 1]
i don’ charge my energy, i no get time for no enemy
tori pe won le tomi
nothing wey person never see
omo nothing wey person never see
forget, i say fashi
[refrain]
very soon expecting
je kawon padi eh jen be
i dey kaku dey gbese
jejeli jeje jeje
i been dey answer them yes sir
now na me dem dey answer yes sir
respect is reciprocal
even though una know say i special
[chorus]
anybody, wey no want to soji
anybody, wey no dey carry body
nack am something, ah ah
nack am something
to ba ta fele, fele
nack am something
[verse 2]
you won chop kpe you never work
na because me sef i never talk
i look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
i sha know say the time go come
omo i know say the time go come
wey you no go fit lie no more
omo omo, life na turn by turn
whether you like or not
to ba ginger me, gbeskele go burst
ki gbe , je kan gbo oh
[chorus]
anybody, wey no want to soji
anybody, wey no dey carry body
nack am something, ah ah
nack am something
to ba ta fele, fele
nack am something
[refrain]
very soon expecting
je kawon padi e jen be
i dey kaku dey gbese
jejeli jeje jeje
i been dey answer them yes sir
now na me dem dey answer yes sir
respect is reciprocal
even though una know say i special
[chorus]
anybody, wey no want to soji
anybody, wey no dey carry body
nack am something, ah ah
nack am something
to ba ta fele, fele
nack am something
[outro]
gbese
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Random Lyrics
- eddie floyd - the best years of my life lyrics
- 044 rose - волны свободы (waves of freedom) lyrics
- badjer - la meute lyrics
- the winans - trust in god lyrics
- motel radio - streetlights lyrics
- sorcha richardson - crush lyrics
- tito prince - 50/50 lyrics
- janeiro - are you afraid???????? lyrics
- simone de oliveira - sol de inverno lyrics
- lego big morl - balance バァンセ lyrics