burna boy - #yawadey lyrics
oh lord have his mercy
i been dey wear versace shirt
they wear their ray bann
so they need versace shirt
happy is the nation
dem play me song for tv and radio station
dem a see me risen in the stereo still done
and they talk
they taking on me’s behaviour
them call me oluwaburna lyrics creator
on the road to greatness
dem a sink under haters
some of them a hire private investigator
i tell them no be by force
as i dey try waka p-ss
i dey do my thing
i tell them no be by force
if you never see landlord yawa dey o
and if you never know
yawa dey o
you dey for house, you see your family dem never chop
yawa dey o
and if you no go church
yawa dey o
and if you no dey rush
yawa dey o
comot for road
police stop you dey search you see poli
yawa dey o
see in 2010 when i drum a single
i was skinny
and my face was full of pimple
then they tell me say this music industry simple
i go use my eyes to see
no be so this thing go
the tin go
no be say i wan blow with one track
and my music fade away
and i no fit come back
i dey try to win a grammy
to say i don die
but 2012 i sign the contract
i tell them no be by force
as i dey try waka p-ss
i dey do my thing
i tell them no be by force
this new era is not the same o
new era galala go put them to shame o
oya, oya, show them, k!ll them, show them
Random Lyrics
- burna boy - smooth sailing lyrics
- burna boy - run my race lyrics
- jake johnson - deck the halls lyrics
- jack stauber - trajectory lyrics
- moeazy - anastasia lyrics
- many rooms - vessel lyrics
- kiera carey - all i want for christmas is cock lyrics
- a boogie wit da hoodie - come closer lyrics
- asian doll - boujetto (remix) lyrics
- andi habbig - sag mir wie lyrics