camidoh and markoyun - sugarcane remix lyrics
boombah
whoa whoa whoa ooo
(on lagos)
all you guys are you watching
keen keen promise oo ah
sugarcane sweet but girl your love is sweeter(yeah)
sobolo juice mixed with a little ginger
o girl i wanna be with you
but you no getty enough time for me
i wanna live with youuu eh
i getty reason why i can’t let goo
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffеr to find your love
macho nye di nawo girl don’t dull
comin’ like a thiеf in the night no njo
girl you know say all of my n+gga dem ball
nothing you go ever ever need at all
macho nye di nawo girl don’t dull
takin’ in the brick kata me i no dey rush
baby if you want me
kakyere wo maame see wodo me yeah
show me your jigga lemme see (lemme see)
and lemme see the woman that’s he’s with (that’s he’s with)
i put a couple thousand dollars on your wrist (what on your wrist)
omo omo they can’t touch you eh+ehn
i never see this kind babe
wey dey do some kind things
make me feel some kind way
you know am not just try na get laid
cause i know some kind things i do it for the right babe
baby make i fire you with my machine gun (yeba)
16 rounds (yeba)
i be king kong
baby make i sample you my brand new song (yeba)
ba be+nlove veee
oh girl i wanna be with you
but you no getty enough time for me
i wanna live with youuu eh
i getty reason why i can’t let goo
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
senorita mamacita
for all the bad i dey craze for your features
nice to meet ya
do me shika
only one i dey see for my future oh+woah oh
i wanna teach your body a thing or two
if you know the things we do
this love no be joke or april fool yeah yeah
inkee osumor mor yeimi seke
five star boombah nyatepe
kabakaba mia kata mie yina ngorgbe
obaani mahabo sumor mor bon
all of my guys are thugs
but you know am real though
tell me if you wanna give it up
i go travel miles for your love baby
all other guys say they want you
they don’t know that i got you
they have never been what we been through
because you’re my obsession
when i put you in a ride skrrr skrrr skrrr
shawty come and ride in my back seat
when you tell me what you want, what you fancy
waiting on my ride like a taxi
oh girl i wanna be with you
but you no getty enough time for me
i wanna live with youuu eh
i getty reason why i can’t let goo
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
girl you never know say you’re gongo aso
man dem suffer to find your love
(gongo aso)

(boombah)
Random Lyrics
- wonder xo - track star lyrics
- fresh 3 mc's - a few minutes more lyrics
- leah kate - twinkle twinkle lyrics
- besh - malleit lyrics
- идефикс (ideefixe) - минута (minute) lyrics
- ramses chabadam - prostitueur lyrics
- bezo - fein 4 u lyrics
- jomo (fra) - cigana preĝo lyrics
- lmathekidd - friends lyrics
- carolina chocolate drops - day of liberty lyrics