
captain ash - migwo lyrics
we dey go
migwo mummy
how your health de
how de body
dry your eyes no more crying mummy
god dey bless keep smiling for me
u no vest me
nyash dey waka for road no impress me
no be catter for road why you stress me
abeg commot my way
na me stress free
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
we dey go x12 (sock of sock off)
hey good morning
its naija in the house
hey good morning
its naija down south
hey good morning, (north east west)
its naija in the house
hey good morning, (north east west)
its naija down south
i done been thе world god willing
your stone face tells liеs you rock with it
and where i’m from you gotta respect elders
respect first or consequence later
mum would beat with a belt as a kid but
i can’t front coz i turned out how i did uh
a good kid with mad city behaviour
a shipwreck but captain ash saved ya
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
we dey go x12 (sock off sock off)
Random Lyrics
- secret service (rock) - modern man lyrics
- -m- (fra) - la vie tue (live zénith, paris / juin 2013) lyrics
- kendrick lamar - blackout (king’s dead) [original] lyrics
- arises - sun lyrics
- nova rockafeller - made in gold (simlish version) lyrics
- adriano selva - à fleur de peau lyrics
- early times - what’s right lyrics
- summer rose - time bomb lyrics
- 1.cuz & blizzy - so fly lyrics
- mr.a - wh4t 1 w4s lyrics