
chike - not your daddy lyrics
[verse 1]
calling me by 3am
telling me, you got no friends
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
wetin give you confidence?
shebi, you don jump my fence
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
[pre+chorus]
now, e don end in tears
you don do reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your daddy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no
why are you calling me
i am not your mummy (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your daddy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no+no
why are you calling me
[chorus]
anything you wan do
na the thing you dey do
try make i confront you
turn my back you dey move
i just dey looking you
i cannot believe you
you are shaking from the shaking
wey they don show you
[pre+chorus]
now, e don end in tears
you don reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your daddy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no
why are you calling me
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your daddy no (no+no+no+no)
no+no+no
i am not your mummy no (no+no+no+no)
no+no+no
why are you calling me
[outro]
no+no+no+no
no+no+no
no+no+no+no
no+no+no
Random Lyrics
- أحمد كامل - shakly ha3esh - شكلي هعيش - ahmed kamel lyrics
- tape head (deu) - memento lyrics
- kellerkommando - uns geht's gut lyrics
- yeuscamuey - alphabet lyrics
- spekter (pol) - zadymiony cały pokój lyrics
- touchie - ready to ♡ lyrics
- frank og jacobi - ha en god dag lyrics
- sugar bitch - вскрытие (opening) lyrics
- nolan lewis - dorito body lyrics
- 2late4hugs - borderline lyrics