chike - soldier lyrics
hu+hu+hu+hu
soldier
oh soldier
soldier
oh soldier
na mama pikin you be oh oh
oh soldier
soldier come o
please don’t go to war
mama dey for house
she’s been crying for so long
she say why do you play with bullet
don’t go to war
she say why do you play with your life
don’t go to war
don’t go fight another man’s battles
don’t go to war
don’t go fight your country’s battles
don’t go to war
she say i borne you
i carry you for nine months o
and i love you boo
and when i’m old i want you to be here to take care of me
soldier please o
please don’t go to war
and if they lose you o
they only lost one soldier
but if i lose you
i lost my whole d+mn world
hu+hu, hu+hu, hu+hu hu (2ce)
when you’re deep at war
if them say make you go the front line
say no, no, no
na there the heat hot pass o
disobey the order (no+no)
anybody wey wan fight make e go (no go)
if they lose you
they only lost one soldier
but if mama lose you
she’s lost her whole d+mn world
i know it’s a matter of duty
i know it’s a matter of honor
she never really liked this job o
she say why play with your life o?
mama go cry, mama fit die
mama go cry
you no go wipe her eyes
mama go cry, mama fit die
mama go cry
no one to wipe her eyes
if she lose you
she’s lost her whole d+mn world
soldier please o
please don’t go to war
if she lose you
she’s lost her whole d+mn world
hu+hu, hu+hu, hu+hu hu (2ce)
Random Lyrics
- turma do balão mágico - o pato cantor (el pato cantor) lyrics
- pinq - инь янь (yin yang) lyrics
- the kushan empire - diver down lyrics
- dylan dunlap - same side lyrics
- €uro tra$h - karate lyrics
- philip strand - stay lyrics
- megalith levitation - temple of silence / pillars of creation lyrics
- xanadu - luv! lyrics
- mumakil - the order is fucked up lyrics
- 20tokens - маленький секрет (little secret) lyrics