azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chizonic - jackpot lyrics

Loading...

jackpot x4
jackpot x4
jackpot x4
chai

chorus

sey na bad man wey play football football football
when i hustle for the street dey work dey watch football
sey na who won kon claim jackpot jackpot jackpot
wey all of this game dey cut dey cut dey chai

rap

yeah for this jackpot e hot too much
for inside port harcourt we bound e hot too much
no be chise non stop we need hotspot wifi connect instant
we are acclaim to the core
bobby lish i mount of cuz hotspot no be chise some people too dey talk
there n+ggas photocopy i guess is for the law
bobby lish i come i come into the core yeah
jackpot hot pot the party so black in the column for the whot
you see pot calling it kеttle black why?

bridge
jackpot
jackpot
jackpot
jackpot

chorus

sey na bad man wey play football football football whеn i dey hustle for the street dey work dey watch football
say na who won kon claim jackpot jackpot jackpot
when all of this game dey cut dey cut dey cut

rap

yeah yeah black pot hot pot 24/7hr now in the come we come
we playing this game no cut no cut is our hobby in bet9ja no calling
yeah we bet to the core
we mount to pass
we drop hands for the love and cast and bind
no chopping no balling no chicken no staling chicken republic i come me i come to the core
the pot must black it must shine white the white is balling so white no come
the port harcourt we bam
port harcourt we hot plus bobby lish
me i come we go no say me i mount to the core core
i’m stepping for the love u know am stepping two tice no dulling germain no s omo no tribes no cutting bcoz na pot is very black

chorus
sey na bad man wey play football football football when i hustle dey work dey watch football
sey na who won kon claim jackpot jackpot jackpot
when all of this game dey cut dey cut dey cut chai

verse

take am jeje jeje
take am jeje jeje
take am jeje jeje
take am take am jeje jeje o
make u no play the game like say u dey craze o yeh
make u no play the game like say u be open esco bar

rap

two times in me
now i pray like this
make my life no shine black
make e just be fair
i’m tipping thing step
praying for my mommy in there
she is praying for me to grow
she is praying for me to roll
i no want tense tense man i make till the blow

chorus
sey na bad man wey play football football football when i hustle for the street dey work dey watch football
sey na who won kon claim jackpot jackpot jackpot
when all of this game dey cut dey cut dey cut chai

rap

who goes there now
u come dey form big boy for myside
wassup i go beat you mash you
calm you down be chise come on stop i go quack u down no be gat it u be god i no won talk i mount to talk am chosing to stop now am coming to the top
have a man never rest of coz is tough me i will blow no be chise omo trust in the lord coz am chasing my bag chest chest i focus in the rest why
jackpot
jackpot
jackpot
street no fair
jackpot
jackpot
jackpot
street no fair
jackpot
jackpot
jackpot
life is fair
e complete

sey na bad man wey play football football football when i hustle for the street dey work dey watch football chai



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...