chop daily & kojo blak - ready lyrics
[intro]
[?]
[verse 1]
i no vex
but i no dey safe
shey you know when you no dey ma body
i dey mad babym oh
only you wey sabi, oh
na you serenade mem oh
girl, your body heavy, oh
oh, lady, oh, mm
call me your papito
[pre+chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby
your body is a ten
i need it all on me
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tеll me when you’re rеady, oh
i need you, oh
[verse 2]
adiza
hold me down
make i no dey jeopardise my demeanour
for no lady, oh, mm
girl, me no need no other
any problem, na you solve it
girl, you gimme love, gimme love
gimme loving like no other
[pre+chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby (you deserve some loving)
your body is a ten
i need it all on me (oh)
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tell me when you’re ready, oh
i need you, oh
Random Lyrics
- dynasty foxx - fashion demon lyrics
- metagame - самый топовый инвокер (the best invoker) lyrics
- glen of guinness - the mystery train lyrics
- goon (ru) - с видом на горы lyrics
- noemy esparza - al norte del corazón lyrics
- zola - main dans le sac lyrics
- sunshine christo - anti-depressant lyrics
- rotor records - final masquerade lyrics
- el proyecto - no quiero que llores lyrics
- cumgirl8 - blue planet lyrics