chop life crew - dexter lyrics
[intro: mojo]
yeah, yeah
yeah, yeah
eleyi ru
[verse 1: mojo]
down, b+tch
this the kind of sh+t that make you, go off
if you ain’t got loud, then switch your phone off
b+tch, we ain’t run out, we still got (hol’ up)
i no dey puff puff pass, ogbeni (hol’ up)
abeg, where you know us from?
[chorus: mojo]
dress back!
no dey trespass, i dey for lab, dexter
but me, i be expert
she no fit near yard, if she dey wear pad
me no dey text back, like say na my step dad
i dey hot
i dey hot
i dey hot
i dey hot
[hook: masiano]
omo, i don land
make dem play my deep
i bе jagaban, no dey use me play
omo, i don mad
see thе way i hot
water must to boil
make dem give me sp+ce
omo, i don craze
if you send your addy
all my guys go slide
play banana peels
omo, i don mad
see the way i hot
see the way i hot
see the way i hot
[verse 2: prettyboy d+o]
whether me and the club, now na matrimony
when i spit on the mic, hear my testimony
if i walk on my street, turn to ceremony
all my guys dem be crook but for studio holy
they should give me a medal how i run from police
give me a medal how i run from police
had a curse on my wrist, b+ttage now na rolly
i was selling these trees but now na memory
when they ask how i do am, i say na miracle
say these boys no fit survive if dem dey in my shoes
they be talking online but for street peek+a+boo
talking online but for street peek+a+boo
so kid kali dey for phase 1
go to denmark, don dey respond
tell her don cast, me na james bond
since she take pills, make i take one
so she get pipe, me na a1
me na a1
[hook: masiano]
omo, i don land
make dem play my deep
i be jagaban, no dey use me play
omo, i don mad
see the way i hot
water must to boil
make dem give me sp+ce
omo, i don craze
if you send your addy
all my guys go slide
play banana peels
omo, i don mad
see the way i hot
see the way i hot
see the way i hot
[outro: mojo]
dress back!
no dey trespass, i dey for lab, dexter
but me, i be expert
she no fit near yard, if she dey wear pad
me no dey text back, like say na my step dad
Random Lyrics
- danny hackel - прёт (preth) lyrics
- rəşad ilyasov - sonsuz uzaqlara lyrics
- deadi - freestyle - j'croyais lyrics
- bronx7 - kryzys suicydalny lyrics
- pete the cat - one cat's bucket (feat. b.o.b) lyrics
- ayumi kadir - moonlight lyrics
- hà thu - huế xưa lyrics
- purple fam - voglio solo stare bene lyrics
- will gittens - that's my baby lyrics
- rəşad ilyasov - azırbaycan lyrics