azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chuks angel – slow down lyrics

Loading...

slow down
yeh yeh yeh
chuks angel
ohhhhhh
adewizzy no i eh
ah ya
see i like this girl oh, but other guys do am wayo
na why she don’t wanna make this thing to work
she said you will play me
now she want to slay me, am on this track she want to train me
and with insult she just dey cain me
and i swear my body dey pain me
she no dey rush
she no dey dodge
that’s y she’s my crush and i promise to never let this love squash
baby dont go oh
na this love wey dey do me so oh
but i want to know o
tell me
wey tin dem do
ki no ni won so
na gboro lenu won ero ni won kpa
bad bele ni won
ota wa ni won
our love is tangible
ma je ko kon danu
ehhhhh e
slow down !
and i know sey they made you frown
and i know sey they made you cry
and i know sey them no try
but right now
i am here to acquire
you are the one i admire
baby girl na you i desire baby…

baby your so amazing
daily you make me crazy
feeling your body and soul
i no wan let you go
i know i’ve made mistakes but other guys dem be fakes yeah
other guys dem be fakes yeah
cause i don’t wanna waste your time
i don’t waste your time
baby be mine
no be lie
you dey burst my mind
your out of my league girl
no time for play offs
you already won
don’t give your heart to the wrong ones just stick to day ones
slow down !
slow down!!!!!!!!!!!!!!!
wetin dey dem do
ki no ni won so
am gboro lenu won ero ni won kpa
bad bele ni won
ota wa ni won
our love is tangible
ma je ko kon danu
ehhhhh e
slow down
and i know sey they made you frown
and i know sey they made you cry
and i know sey them no try
but right now
i am here to acquire
you are the one i admire
baby girl na you i desire baby
slow down
oya sa jeje
slow down
yeah
adewizzy noni eh e
chuks angel uhhh
eh e
ah ya
ah ya



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...