azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

clever tush - body lyrics

Loading...

baby your body bad
your body bad o i no fit describe

tell me wetin you want wey ion fi buy
wey i no fit buy for you oh

baby your body bad
your body bad o i no fit describe

tell me wetin you want wey ion fi buy
wey i no fit buy for you oh

bounce your body oya bounce your body
this your body e go kpai somebody
bounce your body oya bounce your body
this your body go wound somebody
so me sing say
bounce your body oya bounce your body
this your body e go kpai somebody
bounce your body oya bounce your body
this your body go wound somebody

no dey whine
me i like d way you’d whine it

can i have your ig
make i follow you like zoomie
take me to church
later you go take mе to court
this your body is tempted to touch
your body is temptеd to touch

baby your body bad
your body bad o i no fit describe

tell me wetin you want wey ion fi buy
wey i no fit buy for you oh

baby your body bad
your body bad o i no fit describe

tell me wetin you want wey ion fi buy
wey i no fit buy for you oh

bounce your body oya bounce your body
this your body e go kpai somebody
bounce your body oya bounce your body
this your body go wound somebody
so me sing say
bounce your body oya bounce your body
this your body e go kpai somebody
bounce your body oya bounce your body
this your body go wound somebody



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...