corez – boogie down lyrics
pretty diana, (get it down)
c0r3z! (lemme give you banana)
if you wanna party all night long, baby girl oo ni lo le o
cuz i wanna see you whine and grind, every day like holiday
go down, oh na na na na yeh
i like the way you whine to the sound, oya, jo o o jo o jo
baby lemme see you boogie down baby boogie down yeh yeh
baby lemme see you boogie down
verse 1
see the way you dey whine girl, i surrender
everything wey you want girl, i go render
babygirl can i be your umbrella, ?
we go dey together any kinda weather
jo da a da, baby mo ni jo da a da, eh
s-xy mama, you dey make me go gaga eh
jo da a da, baby mo ni jo da a da, eh
s-xy mama, you dey make me go gaga eh
chorus
if you wanna party all night long, baby girl oo ni lo le o
cuz i wanna see you whine and grind, every day like holiday
go down, oh na na na na yeh
i like the way you whine to the sound, oya, jo o o jo o jo
baby lemme see you boogie down baby boogie down yeh yeh
baby lemme see you boogie down
verse 2
sipping on my dom p, ( sipping on my dom p)
me i no be dundee (me i no be dundee)
everything don seal, sey na done deal yeah (everything don seal, sey na done deal yeah )
tell em sey na done deal yeah, (tell em sey na done deal yeah)
hen we step into the club no shaking
girls demma call me on a daily
making money steady, back in the days dem dey play me
nowadays dem don dey play me, drive a new mercedes
badman grinding on a daily, tell the dj put the song on the playlist
girl you never see a man like this, put it on a low the way you grind like this
girl you never see a man like this, put it on a low the way you grind like this
chorus
if you wanna party all night long, baby girl oo ni lo le o
cuz i wanna see you whine and grind, every day like holiday
go down, oh na na na na yeh
i like the way you whine to the sound, oya, jo o o jo o jo
baby lemme see you boogie down baby boogie down yeh yeh
baby lemme see you boogie down
outro
make me feel alright, lemme see you whine, make i feel your vibe ey
make i see you grind, lemme see you whine, make i feel your vibe ey
corez on another one. ey
Random Lyrics
- seizure machine – i love siri lyrics
- אריק ברמן – שער שש – eric berman lyrics
- incredible man kind – i see the future lyrics
- rome the godd – the introduction lyrics
- marzoña – maybe in another life lyrics
- da choia boiz – snipah on da roof lyrics
- tumbektrain – nasa lyrics
- battleboi basti – mainstream lyrics
- qick – screamer lyrics
- polysics lyrics lyrics