corizo - oh lord lyrics
oh lord
they don’t know nothing
it’s your boy corizo
this street is not friendly like essential dog e ash
the struggle be like scabies he they body they strash
oh lord i come here with full force like rain wey thunder follow
na your grace i take stand without you i for don fall oh
oh lord my mama don try
make she still ball nah
nor be crime if she collect money from piken wey she still born nah
i wan fight poverty secure the bag like mortal combat lord you go
tell me finish am
baba na you start am and i know say you go finish am
oh lord like this i wan be that big
fowl for your poetry so give me the finisher
nah money wey no dey they make guys they back stab
that money wey no they go make your
girlfriend turn relationship to drama
cause girl wey get money pass you don they so she don they act
here no be exam no true or false that one nah fact
Random Lyrics
- luke vibert - bass kick lyrics
- harry nach - poppy lyrics
- shazzy - the way it is lyrics
- black light discipline - under the knife lyrics
- daniela alfinito - aus dem labyrinth der einsamkeit lyrics
- romanchikku - koronatime lyrics
- gata green eyes / china / cat eyes - lock3d in a vault lyrics
- ajani jones - under the weather lyrics
- vitácora - ser uno más lyrics
- isabel pantoja - esta es mi vida lyrics