cosorune foxla - dapada lyrics
dtl worldwide
cosorune foxla
regebosh+ga
ika money:
won fe ma tackle mi
you love me i love you too
you hate me i hate you too
you shenk me i shenk you too
won fe ma yiwo, won fe ma daworu
won fe ma yiwo, won fe ma daworu
why you call yourself my brother, call yourself my brother, call yourself my brother yeah
dapada, dapada o oju aye dapada
no dey bill me, dapada
no dey hype me dapada o eh
dapada, dapada o oju aye dapada
no dey hype me dapada
no dey bill me, dapada o eh
dtl:
dtl worldwide
smoke up, smoke up
eh
they tell me an eye for an eye
a tooth for a tooth o
i dey tell you truth o
they say an eye for an eye
a tooth for a tooth o
i been dey tell you truth o
i been dey tell you truth o
eh, owo epo lo n mo o owo epo
as in dem go carry parachute o
dem go play you like ludo
they asked me why i’m not satisfied
dem no sabi the sacrifice
dem no sabi the pains and tears
dem no sabi wetin pass fear
ika money:
oouu oouo why yehyeh ehyehh
tope no bring money biko no talk ham to
dtl:
eh
ori ori oh ori ori oh
i know say one day you go know my story o
when i been dey borrow money enter studio
garri ati epa iyen ti yo mi o
ika money:
na wetin man go do
na wetin man go do yeah yeah yeah yeah
jah rastafara […]
i pray to baba […]
Random Lyrics
- desperate machines - plan b (original demo) lyrics
- cxc - moths on the desert lyrics
- malice divine - in time lyrics
- dj ryow - hajimari lyrics
- angry kid (stanners) - live earth lyrics
- coolestandie - fish gummies lyrics
- worship the infinite - void lyrics
- jeongmillla (정밀아) - 언니 (sis) lyrics
- yung wuffiman - alone in $e flyma$chine lyrics
- diament (nsl) - życie 3 lyrics