dandizzy - sote lyrics
[intro}
omo i no like love
but if i fall in love
i go love like sote sote sote sote sote sote
i go love like sote sote sote sote sote sote
i go love like sote sote sote sote sote sote
[verse 1 + falz]
sote dey go need to resuscitate
sote we dey try coversate
everything wey dey complicate
sote i go need to accommodate
when she leave my side
i dey mad
i go begin to perabulate
sote dey go ask me whether na jazz
like say them kidnap me
i con dey scarce
anytime she tap me
send me account
even if she swarve me
e no matter
[verse 2 + dandizzy}
omo serious wahala for who dey plan love
get the kind lines wey i no plan cross
to be frank if i love i go like like four
she go sour from spoil
she go kolo from joy
and if e con spoil e go pain like boil
so i dey talk cupid
so i no sound stupid
’cause if i fall silly
hot tears just do it
so i dey lock up
go club
cup hoodie
[chorus]
omo i no like love
but if i fall in love
i go love like sote sote sote sote sote sote
i go love like sote sote sote sote sote sote
i go love like sote sote sote sote sote sote
[verse 3 + dandizzy]
sote dem go need to resuscitate
sote i go sure fornicate
i go dey begin perputate
all my bannies i go allocate
delete ex contact so that i’ll not communicate
if she want my attention
i go stand at ease
i go chop daily debits
i go still dey shine my t++th
tears everywhere i no fit love in times like this
na all these little things dey make person just die like this
[verse 4 + falz]
so before i begin book flight
make i waka now
’cause if delilah thrive
she go get man power
sote dem fit carrry me go sell my papa house
all my account i can empty in a flash
if she kon go sabi cook it’s a smash
then you go see her they run mad in a flash
be like say they put my name in calabash
carry matter enter church we dey pray we dey spray paaa
[outro]
omo i no like love
but if i fall in love
i go love like sote sote sote sote sote sote
i go love like sote sote sote sote sote sote
i go love like sote sote sote sote sote sote
Random Lyrics
- boneless terror - chudy cichy dureń lyrics
- a fall to break - can't stop lyrics
- adrian khalif - sialan lyrics
- pelkor, lil nonamex - go go go lyrics
- dead silent - wannabe lyrics
- julia robertson - no p-plates lyrics
- oneus - baila conmigo lyrics
- absofacto & niteshift - i just think about you lyrics
- george morgan - sad bird lyrics
- trentaco - i don’t wanna! lyrics