danicberry - on my mind lyrics
[intro]
yeee
oh no no no
danicberry yeah
fa fa fa fa faaa na na
onye eze
[hook]
on my mind
on my mind
no be lie
no be lie
yeah
[verse]
if i tell you say na you wey dey for my mind
you know what i’m saying is true girl mi i no dey lie
baby come make we mingle
you live me baby girl i go single
you tell me wetin wey u wan do girl
kiss me i no go talk oh
wetin wey u give me make i chop oh
come make we mingle
you live me baby girl i go single
tell me wеtin wey u wan do girl
kiss me i no go talk oh
wetin wеy u give me make i chop oh
[chorus]
you’re on my mind
you’re on my mind
no be lie
e no be lie (oh na na na)
girl you’re on my mind
you’re on my mind
you’re on my mind
you dey mi mind
you dey mi mind(yeah yeah yeah)
[verse ]
bad fine girl
tell me where you come from
brown skin girl, (wo) would you tell me where you come from, girl you know u gwarn
nice sweet girl eh eh i know you come from ghana
you fine pass rihanna & fresh pass banana
my juliana
she say she dey like my matter
she come from ghana
fine pass rihanna
fresh pass banana ah
my juliana
[chorus]
you’re on my mind
you’re on my mind
no be lie
e no be lie (oh na na na)
girl you’re on my mind
you’re on my mind
you’re on my mind
you dey mi mind
you dey mi mind(yeah yeah yeah)
[verse]
i fit to die i fit to die for your love
i don dey craze i done dey crazy for your love
igbakalam ishie
biko biko please
come and gimme kiss
make i feel ease
inna my you get the keys
i dey beg u please
anam ayo gi biko
she dey tell me say eh eh
say she dey like my matter
say she dey come from ghana
fine pass rihanna
a fine girl from ghana
oh na na na na na na
[chorus]
you’re on my mind
you’re on my mind
no be lie
e no be lie (oh na na na)
girl you’re on my mind
you’re on my mind
you’re on my mind
you dey mi mind
[outro]
i dey beg u biko
i dey beg you i dey beg u please ooh oh
i dey beg u don’t go
i dey beg you i dey beg u please ooh oh
eh oh
Random Lyrics
- kaosritual - svøpt morgenrød lyrics
- jake xerxes fussell - rolling mills are burning down lyrics
- eleventhirteen - idon'tgiveafuck lyrics
- the xodus - call on me lyrics
- tanner carlson - do you want to? lyrics
- el virtual - no tengo ni idea de como quiero llamar a esto lyrics
- j. penny - come correct lyrics
- darkterra - theyfoundhimchainedtotheradiator lyrics
- soyeon x park jaejung - xoxo lyrics
- chara - 話して尊いその未来のことを (hanashite toutoi sono miraino kotowo) lyrics