darcslim & starsandomens - partyinsmallville lyrics
chorus: darcslim
yeah
them been no rate me gan, i don clear them
my guys dey the front, i don text them
the babes wey dey come, i don tell them
na after i press them, i go press them (gbese)
there’s a party in smallville popping
play darcslim when i walk in, stunting
vanessa been dey rock me, shocking
remember when she was forming for me
cos there’s a party in smallville
play darcslim when i walk in
vanessa been dey rock me
i remember when she was forming
there’s a party in smallville
play darcslim when i walk in
vanessa been dey rock me
i remember when she was forming
verse: darcslim
me i go bomb like osama bin laden
i strong face cos the sapa been slapping
worst case, man i no fit imagine
wetin go sup if i no blow from rapping
i been don promise my mama pass five mil
told my babe i will give her the world omo
and i need all of y’all to start packing
you fit see me crash you no fit see me landing
till this motion got me passing my bus stop
hand for pocket when i walk cos
i’ve been scratching my b+lls, pause
d+ck swinging contest is sus
but if you go harder, man i go bust nut
seize the crown i be like customs
officer how i got the game on lock
paid the price i don’t care if it costs us
i will not stop, huh
bridge: exrack
popping hennessy
the girls dem shaking ibadi
the guys dem know as hin dey be
me and my g’s we smoking trees
you know popping hennessy
the girls dem shaking ibadi
the guys dem know as hin dey be (be be be be)
chorus: darcslim
them been no rate me gan, i don clear them
my guys dey the front, i don text them
the babes wey dey come, i don tell them
na after i press them, i go press them (gbese)
there’s a party in smallville popping
play darcslim when i walk in, stunting
vanessa been dey rock me, shocking
remember when she was forming for me
cos there’s a party in smallville
play darcslim when i walk in
vanessa been dey rock me
i remember when she was forming
there’s a party in smallville
play darcslim when i walk in
vanessa been dey rock me
i remember when she was forming
outro:
there’s a party in smallville, play darcslim when i walk in
Random Lyrics
- pacol. - ultralight wall lyrics
- lonqvai - сколько? (how much?) lyrics
- s.a.c l’féroce - viens (na na na na) lyrics
- waterviolet - ghosts lyrics
- queens of pop - all i want for christmas is you (parody) lyrics
- miranda (esp) - distante lyrics
- lion el fenomeno - dinero lyrics
- sssoundgawd, mavo & joshua baraka - hey mama lyrics
- mvik - will es nicht kapieren lyrics
- aphaca - flyver som fugle lyrics