
david oke a.g.s - rejoice lyrics
come and rejoice in the lord
and again i say rejoice
come and rejoice in the lord
and again i say rejoice
rejoice rejoice
and again i say rejoice
everybody come around
today na today for your deliverance
no dey frown your face
you dey alive today because of god’s grace
give jesus praise
make a joyful noise to the lord eh eh
everybody dance
give revеrence to god like david
worship thе lord
with all that you have
from the depths of heart
rejoice
rejoice in the lord
always and again i say
rejoice in the lord
always and again i say
rejoice
rejoice
wetin dey worry you?
confused you no know wetin you go do
rejoice
you dey complain dey cry
that one no go make things better
so rejoice
come on rise up abeg
make you choose praise and thanksgiving
like paul and silas do am
and papa for heaven save them
worship the lord
with all that you’ve got
from the depths of heart
rejoice
rejoice in the lord
always and again i say
rejoice in the lord
always and again i say
rejoice
rejoice
come and rejoice in the lord
and again i say rejoice
come and rejoice in the lord
and again i say rejoice
rejoice rejoice
rejoice rejoice
and again i say rejoice
idunu subu layo (joy and rejoicing are in order)
rejoice
Random Lyrics
- frankie grande - revive lyrics
- bruce springsteen - unsatisfied heart lyrics
- fremder - sternenkind lyrics
- natalie van - touch and go lyrics
- mark battles - out lyrics
- jon b - pretty girl (jon b.' s slo and sultry mix) lyrics
- stranogo - #free lyrics
- zerb, sofiya nzau & izzy bizu - kumbaya lyrics
- نغم صالح - segn el ro7 - سجن الروح - nagham saleh lyrics
- ella langley & hardy - never met anyone like you lyrics